You are viewing a single comment's thread from:RE: Basic Knowledge in Agriculture #47View the full contextlhorgic (76)in Steem-Agro • 2 days ago Biko help me waybill small cocoyam, no let hunger finish we wey no be farmer😜
Hahaha you're into farming, there no way hunger will near you. How are you today and your lovely wife.
Lols...abi o.
Wifey and I is good. I trust you're too.
I trust you. Chairman no be for mouth ni.
Abeg make I run comot for hia before you start dey give me big big names.